Tuesday, September 2, 2014

I GO LOVE OOOO

Hey dolls..... so am going to be talking about kim kadarshian and since its about an award in london....am gonna get my london accent on ye...

At the GQ men of the years awards in london, it was all about kim kardashian and kanye west....when i dey tell una say these two are in love, una dey tell me say na lie, say na arranged marriage....mtscheww una go soon chop una eye when una see pishure..hmmm

Kim looked fabulous as always with as much cleavage shown...dont hate abeg, if you had that much boobs or if your girlfriend had boobs like kimmy, wouldnt you want her to flaunt it...ehen, so its not her fault na.

Kanye west also looked dapper as well, as always and they were said to have just been kissing and hugging for the cameras...am so jealous. but come oh, have u guys ever seen a couple on the nigerian streets, celebrity or not, stop to like kiss each other and cuddle on the road....naija sha...if i see that kind thing, the first thing that would come to my mind would be " wetin dey worry all this ones" but when you think about it, its really nice  and romantic, my ex bf bin dey try 4 dat kind thing sha....but yet he's now my ex....sooooo dat 1 dey, another mara for another day

i can get distracted sha....here are the pictures o jare.....





so cute.

No comments: